Home Search Countries Albums

God Abeg Lyrics


Stew whey you give me no go catch my rice
Na hin obi tell am o
She say dey there dey hustle for stew
Na who you say no cook am o
All your mate don run leave you
Na this kain life cause am o
Tears they comot from Obi eyes
But crying no go solve am o
Na there we dey go
She still they yab obi
She say flower wey you plant for rain dey suffer
How dry season go be
Na that time I begin beg God o as my life go be
Because na who go come them dey tell welcome
?

God abeg o help
No let life fall my hand o
God abeg help
No let poverty play my band o
God abeg help
No let bad people know my mind o
God abeg help

Iye Ko ko ko
Baba mi ye  ko ko ko ye nu wa ye a
As you dey hustle we dey pray ka dindu ofuma
Baba let ? swalaga abeg o
Iye nu wa maga nma ?
As you dey hustle we dey pray ka yin dindu ofuma
Oye dindu ge ri ihe ?
Oye dindu ga buli a so fuma ei ya a
Oye dindu ga kulie a ku eiya

As I dey go workshop o
I no wan borrow chop o
I wan see food chop o
God being work come workshop o
Shebi who work go chop
Siddon look no go chop o
I no want borrow chop
God bring work come workshop

God abeg o help
No let life fall my hand o
God abeg o help
No let poverty play my band  o
God abeg o help
No let bae people know my mind o
God abeg help

Chi we ike
Chi we ike o
Chineke biko no let them ask me who I be
Chi we ike
Chi we ike o
Chineke biko no let them ask me who I be

God abeg o
No let them tell me sorry for you
God abeg
Oh baba biko give me some connection
Iye o life na conne
Life na conne
Oye  wenu conne ga ga
Life na connec ego o ye gi conne ge buli gi na aka
Life na connec
Life na connec
It’s all about your connection
If you get money but you no get connection nwane ??
Ina nuwa
??
Life na connection

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : God Abeg


Added By : Regee

SEE ALSO

AUTHOR

ALLELUYAH BOYZ

Nigeria

Alleluyah boyz is a musicien from Nigeria. ...

YOU MAY ALSO LIKE