Summer Love Lyrics

I been dey think say I too sabi (this love thing)
Until dem break my heart, oh I see (see something)
And now you don dey show me love wey dey feel like true love
I dey see everything, e dey be like true love
But I no want believe, believe, believe, believe you
Say I no fit believe, believe, believe, believe you
Even when I want dey believe, believe, believe, believe you

Say dem don do me bad, e don do
Them don break my heart, e don do
But deep down inna me heart I dey wish for that special love
Summer love

Show me, this love e dey show me
I swear down I dey feel am
Na Michael Jackson thriller oh no lisa
I swear down she been do me
I no go lie, she been fool me
E make me want lose it
Since you came into my life, you make me fall in love
Wetin you dey do me girlie, me never know
I dey follow you from agip down to rumukalagbor
I say okiemute don rent house for my mind
But I no want believe, believe, believe, believe you
Say I no fit believe, believe, believe, believe you
Even when I want dey believe, believe, believe, believe you
Say I no fit believe, believe, believe, believe you
Original oh
Say dem don do me bad, e don do
Them don break my heart, e don do
But deep down inna me heart I dey wish for that special love
Summer love
But I no want believe, believe, believe, believe you
Say I no fit believe, believe, believe, believe you
Even when I want dey believe, believe, believe, believe you
Say I no fit believe, believe, believe, believe you
Original oh
Say dem don do me bad, e don do
Them don break my heart, e don do
But deep down inna me heart I dey wish for that special love
Summer love
Say dem don do me bad, e don do
Them don break my heart, e don do
But deep down inna me heart I dey wish for that special love
Summer love
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2022
Album : Summer Love (Single)
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
1DA BANTON
Nigeria
1da Banton real name Godson Epelle (Born 24 July 1994), is a Nigerian singer, songwriter and pr ...
YOU MAY ALSO LIKE