Accueil Recherche Pays Albums

Number One

YEMI ALADE

Number One Lyrics


[INTRO]
Yeaaaah... Sabidaba daba yeah. Oh no no no baby
You are my number one. Baby you the number one yeahh

[VERSE  1]
Dem say love is hard to find
Well e no too hard me to find my own hmm
Some people go say love is blind iyo yeah
All my love is very much blind eh tchai

E full my belle, e full my belle
This loving you give e dey sweet oh
E full my belle, e full my belle
E dey sweet like pikin wey see biscuit oh

[CHORUS]
I want to be your number one ooh
Your number one ooh
I want to be your number one ooh
Your number one oooh
I want to be your number one ooh
Your number one oooh (Sabidaba daba)
I want to be your number one oooh
Your number one oooh

[VERSE 2]
I wanna be your number one
Not number two
Number one
Say you can count on me my baby
Count on me my baby
I wanna be your number one
Not number two yeah
Not number two yeah
Count on me my baby
Count on me my babyyy yeah

E full my belle, e full my belle
This loving you give e dey sweet oh
E full my belle, e full my belle
E dey sweet like pikin wey see biscuit oh
Oh yeah!

[CHORUS]
I want to be your number one ooh
Your number one ooh (baby numero uno)
I want to be your number one ooh
Your number one oooh (yeah yeah yeah)
I want to be your number one ooh
Your number one oooh (Sabidaba daba)
I want to be your number one oooh
Your number one oooh

Dance oya dance
For your love I go go Calabar
For your love we di change the matter
For your love, I go dance Alanta, dance Alanta
Oyah dance my dance
For your love I go go Calabar
For your love we di change the matter
If dem talk I go burst their matter, burst their matter

[OUTRO]
I want to be your number one ooh
Your number one ooh (numero uno)
Sabidaba daba
I want to be your number one ooh
Your number one oooh
Yemi Alade

 

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2018


Album : Number One (Single)


Copyright : (C) 2018 Effyzzie Music Group


Added By : Afrika Lyrics

SEE ALSO

AUTHOR

YEMI ALADE

Nigéria

Yemi Eberechi Alade plus connue sous son nom de scène Yemi Alade,  est une chanteuse et ...

YOU MAY ALSO LIKE