Home Search Countries Albums

Aunty Lovina

YCEE Feat. PATORANKING

Aunty Lovina Lyrics


Bring that body na 
Make I rocky na aunty lovina 
If you give me now
I go shoot now like a benzema
 Bring that body na 
Make I rocky now aunty lovina 
If you give me now
I go shoot now like a benzema
Till the girl dey want to dey want to dey
Gbedu wey dey make you dey want to dey 
Dance and dance like you want to dey 
Me I just dey bench dey want to dey 
Till the girl dey want to dey want to dey
Gbedu wey dey make you dey want to dey 
Dance and dance like you want to dey 
Me I just dey bench dey want to dey 

????
???
When dey pull up in the city wey I dey dey go really  like to ?my place 
Say dey eally like keep my babe
You can never you can never reach my pace 
This beast  no be beats by Dre 
No dey dull abeg bring  that waist 
Say man got a Midas touch
Flow got me in a sponge 
Look at what I have gone  and done 
Steal the girl one by one 
Abeg no go dey tight your 
This one be the new athem
Sir it’s just you and your friends me me and my friends e be we and dem, dem

Bring that body na 
Make I rocky na aunty lovina 
If you give me now
I go shoot na like a benzema
 Bring that body na 
Make I rocky na aunty lovina 
If you give me now
I go shoot now like a benzema
Till the girl dey want to dey want to dey
Gbedu wey dey make you dey want to dey 
Dance and dance like you want to dey 
Me I just dey bench dey want to dey 
Till the girl dey want to dey want to dey
Gbedu wey dey make you dey want to dey 
Dance and dance like you want to dey 
Me I just dey bench dey want to dey 

Aunty Lovina come make we chill make we chop dinner
Me I want sip from your maltina
On a side me I no be buti now 
Make I shoot my shot make I busti na 
This kind thing no be lust na 
Make you treat me like your customer
Say dark chocolate no be burnvita 
Say who wan vex make he vex, vex
Bring  that breast make he press, press
Shey you don set make you set 
Shey you still want loud in a Benz yes 
Me I wan hook for your neck , neck 
Make I connect wireless, less
And if e be no e be no 
And e be yes e be yes and it’s unto the next flex 
  
Bring that body na 
Make I rocky na aunty lovina 
If you give me now
I go shoot na like a benzema
 Bring that body na 
Make I rocky na aunty lovina 
If you give me now
I go shoot now like a benzema
Till the girl dey want to dey want to dey
Gbedu wey dey make you dey  want to dey 
Dance and dance like you want to dey 
Me I just dey bench dey want to dey 
Till the girl dey want to dey want to dey
Gbedu wey dey make you dey want  to dey 
Dance and dance like you want to dey 
Me I just dey bench dey want to dey

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Love Drunk (EP)


Copyright : (c) 2021


Added By : Regee

SEE ALSO

AUTHOR

YCEE

Nigeria

Oludemilade Martin Alejo (born January 29, 1993), professionally known as Ycee (also stylized as YCe ...

YOU MAY ALSO LIKE