Home Search Countries Albums

Damaged

WHOISAKIN

Damaged Lyrics


Malosa
Yemasa
Yemoja
That your vibe
I Dey feel am die
But I no fit love you
I no fit hate you
I'm broken
I'm way too damaged
Biker

Imma be honest with you baby
I'm way too damaged to be with you
Made for the street I can't help myself
I'm way too broken
Holy Lord save my soul
Na only for the paper I dey concentrate
For kalakuta where the gyal dem Dey
I use my upper never make mistake
Japa for sapa from obalende
Dem duff my capper but can't walk in my J's
Mama say my boy no lose your way
A lotta things wey men Dey do for fame
That's why I no fit fall in love
Jah come save me from these temptations
Make hard guy no go lose focus
Make man no go sing love renditions
Chai
Make I no go lose guard am
Plenty wey Dey go church of satan
If I lose myself, I no go lose my mind
Wetin be lover
I just wanna give her
I wan Dey panelbeater
Olopa for bed, I wan Dey cuff her papa
Spread it like butter
Ride her like gokada
Hmm hmm holy father
I Dey beggi I don't wanna enter fire
I getti confessions make I no go suffer
I'm a sinner, wash me with holy water
Omo
No be me wey sabi pass
E even get people wey sabi pass burna
No be say I holy but na God Dey do am
Everything I see, man I no fit cap am
Na why I Dey thank God say God no be man
If dem be man Dem for turn me to Rat
I no go fit to drink water drop cup
That's why I no fit fall in love
Jah come save me from these temptations
Make hard guy no go lose focus
Make man no go sing love renditions
Make I no go lose guard am
Plenty wey dey go church of satan
If I lose myself, I no go lose my mind

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Damaged (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

WHOISAKIN

Nigeria

Whoisakin is an artist from Nigeria. ...

YOU MAY ALSO LIKE