Come My Way Lyrics

I know, they know want make the money go come my way
If dem know, dem no go let the money to come my way
So I pray make dem no hear am money, money come my way
‘Cause I know wetin I go do when the money come my way
(Ayy)
When, when no shingbine
When the money no dey omo no shingbine
When, when no shingbine ... No shingbine
When, when no shingbine When the money no dey no shingbine
When, when no shingbine I dey double up some
I know, they know want make the money go come my way
If dem know, dem no go let the money to come my way
So I pray, make dem no hear am money, money come my way
‘Cause I know wetin I go do when the money come my way
Na hin lift me up, ain’t no give me up
Now I send this money my way, ain’t no give me up
I go find my way, any day I go find my way
Now God bless me my way
And I send this money my way (iskaba)
Fashionista (iskaba)
Man I pull up in the Aston (iskaba)
Fiesta, fiesta (iskaba)
When I pull up, a fiesta (iskaba)
Ayy, fashionista,
Man I pull up in the Aston
Fiesta, fiesta, when I pull up, a fiesta (iskaba)
‘Cause I’m a in our heart
In our heart, in our heart
In my heart, in my heart
With my heart, hmm
With my heart, hmm, with my heart
With my heart
I know, they know want make the money go come my way
If dem know, dem no go let the money to come my way
So I pray, make dem no hear am money, money come my way
‘Cause I know wetin I go do when the money come my way
Ooh, ooh, ooh, ooh
Ooh, ooh, ooh, ooh
Ooh, ooh, ooh, ooh
Ooh, ooh, ooh, ooh
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2021
Album : Come My Way (Single)
Copyright : (c) 2021
Added By : Huntyr Kelx
SEE ALSO
AUTHOR
WANDE COAL
Nigeria
Wande Coal, (born on October 18, 1985) as Oluwatobi Wande Ojosipe in lagos Island, Lagos state, Nige ...
YOU MAY ALSO LIKE