Lórílé Lyrics
Sote you no be solidstar
You dey gahu like say you be superman
Choping anoda man pikin work
Bobo no be by force o
Feeling for her that's not a crime
But the problem be say she's not feeling back
Take it easy don't fight her back
Everyone got their choice o
E no mean say she no gree for you
Make you ugly boy or she say you no be her type
Well, that can be the point All the same
That one no make you dey act like Pikin boy
My guy pick some sense o
Trust me e go work
Lorile
Bebenlo o Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh Won ti k'eran
Mero Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Bebenlo lo o Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh Won ti k'eran
Mero Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Sote she don spoil your package
You won pour her acid run away
Untop wetin you wan spoil her face
Win with love not with violence
Nobody holy is not the point
The point be say she's too young for that
Harassing children cos of sex
You go born your own one day
E no mean say she no gree for you
Make you ugly boy or she say you no be her type
Well, that can be the point All the same
That one no make you dey act like Pikin boy
My guy pick some sense o
Trust me e go work
Bebenlo Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh Won ti k'eran
Mero Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Bebenlo lo o Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh Won ti k'eran
Mero Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2021
Album : Lórílé (Single)
Added By : Custom_Guest
SEE ALSO
AUTHOR
T.OLLYVAR
Nigeria
T. Ollyvar, whose real name are Adewale Temitope Mosinmiloluwa is a is a Nigerian Afropop ...
YOU MAY ALSO LIKE