Home Search Countries Albums

Live Style

TIMAYA

Read en Translation

Live Style Lyrics


Live style, class

Green light is pass

We just pray, we don’t ask

Now they say we do jazz

Communicate and bounce

Information dey pass

Infrastructure dey house

You like that live style class

There’s no love for a man when the money no dey oh ah

She like that live style, class

There’s no love for a man when the money no dey

Bounce

For this life nothing nothing can hold me down

If you pickpocket you be ajibole

Nothing nothing can weigh me down

If you pickpocket you be ajibole

For this life nothing nothing can hold me down

If you pickpocket you be ajibole

Nothing nothing can weigh me down

If you pickpocket you be ajibole

Live style, class

Green light is pass

We just pray, we don’t ask

Now they say we do jazz

Communicate and bounce

Information dey pass

Infrastructure dey house

Hear me now

No time for omo ti o fine

No kind of pressure dey my mind

I just live by wetin god design

I no get time

Me i wanna party

Call your friends dem make dem call shade

For my penthouse make all of us party

I no get time wetin dey my mind

I leave them behind

That’s why i left ikate

You like that lifestyle class

There’s no love for a man when the money no dey

Ogbeni bounce oh ah

She like that live style, class

There’s no love for a man when the money no dey

Bounce

For this life nothing nothing can hold me down

If you pickpocket you be ajibole

Nothing nothing can weigh me down

If you pickpocket you be ajibole

Nothing nothing can weigh me down

If you pickpocket you be ajibole

Nothing nothing can weigh me down

If you pickpocket you be ajibole

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2024


Album : (Single)


Copyright : © 2024 DM Records / EMPIRE


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

TIMAYA

Nigeria

Timaya, whose real name is Enitimi Alfred Odom, is a Nigerian singer and songwriter born on August 1 ...

YOU MAY ALSO LIKE