Trenches Luv Lyrics

They call me T.I Blaze oh yeah
Have been sitting inna the corner my room all drunk, baby girl, yeah
I forgave you many times even when you fucked up, baby girl, yeah yeah
Red flag biti japan but I lock, baby girl
Traumas with my ex, Traumas o
Left plenty scenarios in my head
Anytime I lose touch, you on top me
You handcuff me, you ungodly
Your pattern still dey mold me
And I like the way that you ride it, yeah
Iʼm a bad boy, Iʼm a snatcher
But am afraid karma fit later catch-up, yeah
I don't wanna lose you baby o, yeah
If I ever leave here
If I ever double up
Next one I go double up
My heart e no strong fit love
Igba nba jo yeye
Konilu magbelulo
For your case maaranju gan o yeah yeah, iyye ye ye
You know me I be trenches boy
I no really sabi love
Even if I sabi love
I no really sabi trust
Mood swing, I dey happy and sad o
Baby shoma gbo gbo temi o
If you no ready so ma sare semi o
And when you down shoma raye temi o
There's fire on the mountain, there's fire on the mountain
My steeze I dey maintain, composure, composure
Over anything make dem no go see me finish
Make dem no go see me finish
No go ever let a girl know your secret
Omoba omoba yato somo oloye
Dey your lane, make I dey my lane
Yayo, ogbeni salo
Oliver, only jaho
Twist Oliver o
Money bag o
Make e fat o
Big bag, love I no fathom
Koyemi sir o
Anytime I lose touch, you on top me
You handcuff me, you ungodly
Your pattern still dey mold me
And I like the way that you ride it, yeah
Iʼm a bad boy, Iʼm a snatcher
But am afraid karma fit later catch-up, yeah
I don't wanna lose you baby o, yeah
If I ever leave here
If I ever double up
Next one I go double up
My heart e no strong fit love
Igba nba jo yeah yeah
Konilu magbelulo
For your case maaranju gan o yeah yeah, iyye ye ye
You know me I be trenches boy
I no really sabi love
Even if I sabi love
I no really sabi trust
Mood swing, I dey happy and sad oo
Baby shoma gbo gbo temi o
If you no ready so ma sare semi o
And when you down shoma raye temi o
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2025
Album : (Single)
Copyright : © 2025 Dapper Music & Ent, Under exclusive license to Dvpper Digital Ltd.
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
YOU MAY ALSO LIKE