Home Search Countries Albums

My Life

T.I BLAZE

My Life Lyrics


Nobody want to know as e dey be, but they are judgemental
Omo, na you go still sort your bills, nobody send your father
Aye yi gan kope meji , omo, shey you remember?
Make no body pressure me got highness in my liver
Shebi na my life
I can't come and kill myself oh
Omo, I go j'aye-j'aye tire
Ma m'oti 'til I forget myself oh
Omo, na seven to seven
Seven to seven
You no fit know the level wey I dey so (dey so)
I can't come and kill myself oh
Omo, I go j'aye-j'aye tire
Ma m'oti 'til I forget myself oh
Omo, na seven to seven
Seven to seven
You no fit know the level wey I dey so

Dem go dey call my cellular
Dem just dey like me, not spherical
Kilo kan mi, me, I no dey send oh
If e no be money, koya wa'bigba
Problem no dey finish at all
One dey go, naso one still dey come
Tatata, one time, you don cum
Once you don kpayin, you no get chance to cum again
Dem go dey call my cellular
Dem just dey like me, not spherical
Kilo kan mi, me, I no dey send oh
If e no be money, koya wa'bigba
Problem no dey finish at all
One dey go, naso one still dey come
Tatata, one time, you don cum
Once you don kpayin, you no get chance to cum again

Shebi na my life (shebi na my life)
I can't come and kill myself oh
Omo, I go j'aye-j'aye tire
Ma m'oti 'til I forget myself oh
Omo, na seven to seven
Seven to seven
You no fit know the level wey I dey so

(I can't come and kill myself oh
Omo, I go j'aye-j'aye tire
Ma m'oti 'til I forget myself oh
Omo, na seven to seven
Seven to seven
You no fit know the level wey I dey so)

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : My Life (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

T.I BLAZE

Nigeria

T.I Blaze is an artist from Nigeria. ...

YOU MAY ALSO LIKE