Home Search Countries Albums

Introduction

T.I BLAZE

Read en Translation

Introduction Lyrics


E be like make I introduce

But bad man don't need introduction

Life hard, no be today, forget

Me I no like sentimental judgment

Odaju ma ṣọkẹ

Sawọn boys yẹn

I put them on a cruise

I gave them overdose

I let nobody bobo

Girls are screaming on top of their voices

Holy shit, I'm on top of their choices, wow wow

Gbẹdu wey be illicit drug

Why dem no go con dey chop my drops

Awa wa, ọta jan

Ọmọṣẹ ṣagolo ọga n gbọn

Me no wan hear poverty sermon

Last time I see am ọta n bomb

Padi ṣọra, ija n bọ

Me mo follow them do caucus

Even when they try to quench fire

Holy Jah still granting my desire

(Awawa, ọta jan

Ọmọṣẹ ṣagolo ọga n gbọn

Me no wan hear poverty sermon

Last time I see am ọta n bomb)

Wọn lorukọ re san wura ati fadaka

No love and the streets gone darker

I don't know nothing, but baba dey see me for radar

[International ganja farmer, ganja planter

Barack Obama, Binladin bila Osama, sama

Ṣama, ṣama judi judi, eh

Oh my baby, Julie eee ah

Awawa, ọta jan

Ọmọṣẹ ṣagolo ọga n gbọn

Me no wan hear poverty sermon

Last time I see am ọta n bomb

Padi ṣọra, ija n bọ

Me mo follow them do caucus

Even when they try to quench fire

Holy Jah still granting my desire

(Awawa, ọta jan

Ọmọṣẹ ṣagolo ọga n gbọn

Me no wan hear poverty sermon

Last time I see am ọta n bomb)

International ganja farmer, ganja planter

Barack Obama, Binladin bila Osama, sama

Ṣama, ṣama judi judi, eh

Oh my baby, Julie eee ah

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2025


Album : (Single)


Copyright : © 2025 Dapper Music & Ent, Under exclusive license to Dvpper Digital Ltd.


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

T.I BLAZE

Nigeria

T.I Blaze is an artist from Nigeria. ...

YOU MAY ALSO LIKE