Home Search Countries Albums

Dodge

T.I BLAZE

Read en Translation

Dodge Lyrics


Ọmọ, aya mi n ja like a connection lost

Only Jah go fit to reconstruct

7 billion people go dey wait

But still some people go die poor

Hmmm, I no pray make be my faith

Longtime money chase fit to make a man craze

Some pain no fit to ever fade

And sometimes, e fit make a man ke

Shakira wey no like to think

All her life on a Snapchat meme

Say nah format to trap dem boys all along

Who no work e no suppose chop

Baby, ah, oo

Run am today, ma dọla

Kọmọ mi ma tọya wo

To ba dun ma tọla wo, ehi ya, oo

Steal from devil run to God

No wan see my mate con dey dodge

Chevy ma nfa dodge, ehi ya, oo

Run am today, ma dọla

Kọmọ mi ma tọya wo

To ba dun ma tọla wo, ehi ya, oo

Steal from devil run to God

No wan see my mate con dey dodge

Chevy ma n fa dodge, ehi yaaa, oo

Ehii ya, oo, ọpọlọ ni mo fi n dagbo

Ta ni ba ro, 2019 I dey crack code

Alagbako, kori ma jẹ kemi ba to

I dey battle many battle many wars on a low, I dey battle

Base on one or two pọlọpọlọ

Pọlọpọlọ, idi bi bomu bomu

Ṣo ni kọọlu

No be your girl, nah your turn

As I dey find way, ma jẹ n sọnu

Ti mo rohun to dun, emi o le gbọ broda Paul

As I dey find way, ma jẹ n sọnu

Run am today, ma dọla

Kọmọ mi ma tọya wo

To ba dun ma tọla wo, ehi ya, oo

Steal from devil run to God

No wan see my mate con dey dodge

Chevy ma n fa dodge, ehi ya, oo

Run am today, ma dọla

Kọmọ mi ma tọya wo

To ba dun ma tọla wo, ehi ya, oo

Steal from devil run to God

No wan see my mate con dey dodge

Chevy ma nfa dodge, ehi ya, oo

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2025


Album : (Single)


Copyright : © 2025 Dapper Music & Ent, Under exclusive license to Dvpper Digital Ltd.


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

T.I BLAZE

Nigeria

T.I Blaze is an artist from Nigeria. ...

YOU MAY ALSO LIKE