Controlla Lyrics

A lost trust can never be regained
So me I tell all this people for road say loyalty pay
New update tide, dem forget the gbedu replay
Say the DJ wey try commot am they put am grave
Ọlọhun ngbọ, Ọlọhun n gbọ
You no fit get make I hate oo
Ọmọde gbọn, agba gbọn l'ọn fi da Ifẹ ninu aye
Pididi padada padada padada pada ewo
Pididi padada padada padada pada ohe
Emi lẹnu l'Eko
I need dough
I dey road
From small I dey road
And mami dey old
I believe oo
But e hurt my soul
Controlla, controlla
And I get one hoe for my hood ahn
I no fit love am but I like am
Sometimes she dey move like malaika
Some have food cannot eat
But this your back I go hit
Some get weed, no lean
And some get lean but no weed
But me I get the two wey come from Monet and straight to my room
I operate in my lungu
Straight in your eye, I go look
Opportunity come but once, mana taking ganja and I do mii best all I know
Plenty money, no no stress
So far I no buy car for debt, ko segele
Opportunity come but once, mana taking ganja and I do mii best all I know
Plenty money no no stress
So far I no buy car for debt
Emi lẹnu l'Eko
I need dough
I dey road
From small I dey road
And mami dey old
I believe oo
But e hurt my soul
Controlla, controlla
And I get one hoe for my hood ahn
I no fit love am but I like am
Sometimes she dey move like malaika
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2025
Album : (Single)
Copyright : © 2025 Dapper Music & Ent, Under exclusive license to Dvpper Digital Ltd.
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
YOU MAY ALSO LIKE