Accueil Recherche Pays Albums

On A Jay

THE FLOWOLF Feat. MAYORKUN, DREMO

On A Jay Lyrics


Am on a Jay
I no know wetin they sup last night
I no fit remember wetin I talk
Cos I was on a Jay
You need to make up your mind right now
Ko ma lo fi ilokulo lo mi peele Mary Kay
You no know wetin I talk
You need to stay on your lane
You cannot walk in my shoes
Am on a Jay

Just imagine 2020 still they fresh ta lo le shey

Awon guys tell am say e be when we just they start ( as how)
As in everybody want this or that (oshanapa)
Omo apa ode then no understand
So so kill them wan kill me since we give them how far ( how far)
No be everybody you fit reply
Normal P una go still no understand no be your guy
Omo na lie the girl tripping o ma na die
Like eva I don they whine no vex na now your side

Omo I dey
But I don dey cos am on a jay
But any witch way you can’t count
How many shows we don play for interstate
Wey rest of the money promoters no go pay
For 2016 na debit as we dey  
And for my hand nothing really  too dey dey
You no di pee, all your peeps dem no di kill
 But  they form to collect arizo inside my room

But we they ball Obafemi sef they play
Everybody head no be the same o
Fun won nodding zinedine zidine
Gba wan leti i go tailor anybody for the game

Cos I was on  a jay
I no know wetin they sup last night
I no fit remember wetin I talk
Cos am on a Jay
You need to make up your mind right now
Ko ma lo fi ilokulo lo mi peele Mary Kay
You no know wetin I talk , you need to stay on your lane
You can’t walk in my shoes
am on a Jay
Awon just imagine 2020 still dey fresh ta lo le she

I am the Flowolf

 

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : ON A JAY (Single)


Copyright : (c) 2020, Ocho Records


Added By : Regee

SEE ALSO

AUTHOR

THE FLOWOLF

Nigéria

Folarinwale Elemide, plus connu sous le nom de The Flowolf, est un artiste  Nigerian d'Afro ...

YOU MAY ALSO LIKE