Armageddon Lyrics
This beat ain’t normal
She dey do something
Wey dey make me want something
She dey do something gan
Wey dey make me want something
Omoge te le mi kalo
Omoge te le mi kalo
Your body do Armageddon
Your body do Armageddon
Folake dey gidigan gidigan
She dey gidigan
Lagos to London London
Hold on, hold on
If I want a car, I go buy (hold on)
I like e house, I go buy (hold on)
If I want to go to Dubai (hold on)
Baby take this and buy (hold on)
She dey killi mi, I dey die
If I want to touch, she dey shy
What I gotta do
Tell me what I gotta do
Nobody be zombie o
Nobody be zombie
Nobody be monkey o
Nobody be monkey
You can’t play me and japa o
You can’t play me japa
Sey you dey look for yawa
Wey long from lekki to osapa
She dey do something
Wey dey make me want something
She dey do something gan
Wey dey make me want something
Omoge te le mi kalo
Omoge te le mi kalo
Your body do Armageddon
Your body do Armageddon
Folake dey gidigan gidigan
She dey gidigan (she dey gidian)
Lagos to London, to London
(Give dem, give dem
Give dem, give dem
Give dem, give dem
Give dem, give dem
Feel am, feel am
Feel am, feel am)
Waje ma ko
A lope sho ego, waje ego
Oshey Ronaldo (oshey Ronaldo)
Wan debe koko
Nobody be zombie o
Nobody be zombie
Nobody be monkey o
Nobody be monkey
You can’t play me and japa o
You can’t play me japa
Sey you dey look for yawa
Wey long from lekki to osapa
Omoge te le mi malo
Eh Chocolate o, baby manya for me (oh baby)
And I like it o, when you whine your body (oh baby)
Minimie wanana, baby lower your waist (oh baby)
I dey feel it o, when you lower your body (oh baby)
This beat ain’t normal
Big monster
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2020
Album : Old Romance (Album)
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
TEKNO
Nigeria
Augustine Miles Kelechi (born on December 17, 1992), popularly known by his stage name T ...
YOU MAY ALSO LIKE