Accueil Recherche Pays Albums

Kini Level

STARBAY LEE

Kini Level Lyrics


Girl you just dey make me dey kolo oh
Girl i dey kolo oh
I get the money baby girla show oh o
Yeah oya show oh oh eh eh eh

Body no be fire wood  Kini level?  
Me i can’t come and kill myself  Kini koko  
Body no be fire wood  Kini level?  
Me i can’t come and kill myself  Kini koko  

Oya farabale ma Jo, farabale farabale ma Jo yeh
Oya farabale jijo, farabale farabale jijo yeh
Oya give them gidem gidem bumbum  

She dey feel me when i touch her  
But she said Amma killer
She dey wining like Rihanna
See her body is full of fire
If I give you one you go throwaway  
Omo you go start to dey vibrate  
O baby girl malo faraway  
Every day by day we go dey shaye eh Eh eh eh

Na so the girl just dey gimme body language  
She dey burst my brain
She dey burst my brain she dey enter my vain oh  
Like say like play
Girl you just dey make me dey kolo oh
Way you wine you dey kill me slow
Oh baby don’t stop i dey feel you uu
I get kondo wey i go give you eh eh eh
Carolina eh omoge Carolina eh  
Wetin you do me oh omoge
Carolina eh eh eh

Girl you just dey make me dey kolo oh
Girl i dey kolo oh
I get the money baby girla show oh o
Yeah oya show oh oh eh eh eh

Body no be fire wood  Kini level?  
Me i can’t come and kill myself  Kini koko  
Body no be fire wood  Kini level?  
Me i can’t come and kill myself  Kini koko

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Kini Level (Single)


Added By : Starbay

SEE ALSO

AUTHOR

STARBAY LEE

Nigéria

Starbay Lee est un musicien nigerian ...

YOU MAY ALSO LIKE