Accueil Recherche Pays Albums

Let Dem Kno

SMALLGOD Feat. TIWA SAVAGE, KWESI ARTHUR

Let Dem Kno Lyrics


Smallgod, oh mind blowing
Bam bam baby ...yeah

Bam bam pass me the right lighter
Wetin I do, dem dey eye my back
We dey with cash, no dey do transfer

You no wear shirt 
You dey laugh short skirt, sir
Shey you know say I sexy Kpa
Every time we dey wound them sha

Baby sho lo wo f3 ma gbo
Guts to let dem kno
No go dey for corner
Carry last man o

Baby sho lo wo f3 ma gbo
Guts to let dem kno
No go dey for corner
Go carry last man o

3nhw3, 3y3 wo f3
If i do dem go talk o
No fear, no rest
I dey put all for my hustle o

Your Oga no pass ma Oga o
Hustle for streets now we to the ladder o
Back in the days dem no like ma matter o
Like ma matter o

Now they go dey feel am for Gbakpalaja o
Baby you for show body like ibi dem, dem go flex on you
Opana no get money but 
Opana say ibi the root of evil
Ewoo, ewoo show them, ewoo
Me just want fly tonight
Me just want high tonight

Baby sho lo wo f3 ma gbo
Guts to let dem kno
No go dey for corner
Carry last man o

Baby sho lo wo f3 ma gbo
Guts to let dem kno
No go dey for corner
Go carry last man o

Yeah, if you dey see me dey flex
Omo make you, no para
Alaye say en go pay, what is the matter?
Oya what's the matter o

This is a serious something 
And I no come to play, play, play
When i dey give them something 
Edey sweet like orekekey

No bad energy fit to quench my fire
African bad girl, i go kill dem taya
Monkey go market, if eno come back 
Egon that one na yawa

Baby sho lo wo f3 ma gbo
Guts to let dem kno
No go dey for corner
Carry last man o

Baby sho lo wo f3 ma gbo
Guts to let dem kno
No go dey for corner
Go carry last man o

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Building Bridges (Album)


Copyright : (c) 2021


Added By : Huntyr Kelx

SEE ALSO

AUTHOR

SMALLGOD

Ghana

Smallgod est un entrepreneur chez NASECWORLD Record Label, propriétaire du label Record chez ...

YOU MAY ALSO LIKE