Home Search Countries Albums

Baddest Boy

SKIIBII

Baddest Boy Lyrics


Run check, oh ah
Wo wo wo wah, escala
Eh yah yah
Long time, long time

I Dey mad over you
Took me long time to get over you
Now I don man up
Now I don strong
Now I get chicks wey dem Dey for London
Now am on chills
Now I don know
When I get the fine things am the

Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now I chikkylaka in my toy
Fine boy lomo gan
Shey you no Dey see say I no get joy
Now I no get joy
Look am
Them Dey call me baddest boy
Ah baddest boy
Yeah yea

Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now I chikkylaka in my toy
Fine boy lomo gan
Shey you no Dey see say I no get joy
Now I no get joy
Look am
Them Dey call me baddest boy
Ah baddest boy
Yeah yea

Shey you no Dey fear face
Shey you say you get craze
Because I gentle
You wan Dey take space
Shey you know I get taste
You go chop
Nigerian koboko
Straight from magodo
Oma kigbe morogo
Giddem giddem
Slow slow

Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now I chikkylaka in my toy
Fine boy lomo gan
Shey you no Dey see say I no get joy
Now I no get joy
Look am
Them Dey call me baddest boy
Ah baddest boy
Yeah yea

Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now I chikkylaka in my toy
Fine boy lomo gan
Shey you no Dey see say I no get joy
Now I no get joy
Look am
Them Dey call me baddest boy
Ah baddest boy

You go chop
Nigerian koboko
Straight from magodo
Oma kigbe morogo
Giddem giddem
Slow slow
Skiibii mayana
(Baddest boy)

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : GOD IS BIGGER THAN MAN (Album)


Copyright : (c) 2021


Added By : Huntyr Kelx

SEE ALSO

AUTHOR

SKIIBII

Nigeria

Skiibii Mayana is a musician from Nigeria. ...

YOU MAY ALSO LIKE