Accueil Recherche Pays Albums

Say You Bad

SKALES

Say You Bad Lyrics


Ess ohkay
Mr skales on a mission dem den see am television

Abena dem say you bad
Oh yeah oh no
And your the baddest one by far
Oh yea ee oh noo oh
Abena dem say you bad

Please baby baby baby please baby
Have mercy when you unleash baby
Come over put it on me steady
The load way you carry come feels heavy
I no mind to help at all o
Even if you give me small
Aunty when you give me chop o
No vex if I ask for more
Uhh yea gbo kpata
This one na the gbedu way dey gbo kpata
All my single dem dey shake kaka
Dem gbo kpata see me see yawa
Uhh yea gbo kpata
This one na the gbedu way dey gbo kpata
All my single dem dey shake kaka
Dem gbo kpata see me see yawa

Abena show dem say you bad
Oh yeah oh no
And your the baddest one by far
Oh yea ee oh noo oh

How e day go ?
Please let me know
Baby give me some value for my doe
Valentino Louis Vuitton
Anything wey you want na your own
Her twist and turning dey take my soul
My silver lining each time I’m loosing hope
Uhh yea gbo kpata
This one na the gbedu way dey gbo kpata
All my single dem dey shake kaka
Dem gbo kpata see me see yawa
Uhh yea gbo kpata
This one na the gbedu way dey gbo kpata
All my single dem dey shake kaka
Dem gbo kpata see me see yawa

Abena show dem say you bad
Oh yeah oh no
And your the baddest one by far
Oh yea ee oh noo oh

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Sweet Distractions (Album)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

SKALES

Nigéria

Raoul John Njeng-Njeng, né le 1er Avril 1991, plus connu sous le nom de Skales, est un artist ...

YOU MAY ALSO LIKE