Home Search Countries Albums

Balance

SIMI Feat. ADEKUNLE GOLD

Balance Lyrics


Love wey dem buy no be love oh
If I gotta buy your love me no want oh yeah yeah
No matter what you do, no do pass yourself oh oh oh
Award no dey for suffer head oh
No be everything be black and white
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai oh

Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam

Story of my life, won tun de o
Anything I do, dem go dey pose
Minding my business jejely jeje oh eh
Oro mi lo n so, won ni mo ti change
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
Fuck your standard
I don’t live for you no way
As you can see
Life is good I don’t taste money
God is good, na my testimony
Everything turn around on a 360 ooohh

Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam

Everybody get their own for their own body eh eh eh
Good man suffer but bad man get plenty money (Plenty money)
Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
Grace pass ability
So if you see chance

Better just balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : To Be Honest (Album)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

SIMI

Nigeria

Simi, a Nigerian Afro-Pop Singer/Songwritter, who began her journey in mainstream music in 2014, is ...

YOU MAY ALSO LIKE