Home Search Countries Albums

Sacrifice

SHATTA WALE

Sacrifice Lyrics


Yeah this one happened on the 18th of October 
I was supposed to do this and I gotta do this God knows 

Forgive me if I hurt you
Forgive me if I disappointed you
Forgive me if you know say you no love me 
Forgive me cos you don’t know what I go through 
Sometimes is scary when you all alone 
If somebody threaten I make move 
Real guy man I no be mumu
Yes I no pass WAEC but I go school 
Kumoji make I tell dem I no go cool 
If you no know ago show you 
If you no know that be what I just do for your face o

I sacrifice
I sacrifice my life for we all 
I sacrifice 
I sacrifice my life for you yeah 
I sacrifice 
I sacrifice my life for we all 
I sacrifice
I sacrifice my life for you there

I take Nana Dope phone Deportee phone 
I go dey one corner 
As somebody say me ago die 
Nobody call this brother 
But as I write say dem shoot me 
Come see calls 
They don’t love you like they say 
So careful who you love 
They don’t need you like you need dem
I just play intelligence dem say prank 
I take your advice Kofi Abban
My own friends wey dey for dey force 
You no force you no dey care about me ey

I sacrifice
I sacrifice my life for we all 
I sacrifice 
I sacrifice my life for you yeah 
I sacrifice 
I sacrifice my life for we all 
I sacrifice
I sacrifice my life for you there

It was my birthday gift I take give Ghana 
Ebe this prophecy thing wey break my mother and father 
[ So you see where I dey come from? ]
Psalms 32 verse 8 says 
I’ll instruct you and teach you the way you should go 
That be God 
As dem take Gangee Nana Dope 
I tell Deportee say make we go there
Deportee say yeah yeah that be loyalty to the end 
I write statement I tell koti
Say me I do am so leave my friends 

I sacrifice
I sacrifice my life for we all 
I sacrifice 
I sacrifice my life for you yeah 
I sacrifice 
I sacrifice my life for we all 
I sacrifice
I sacrifice my life for you there

I sacrifice
I sacrifice my life for we all 
I sacrifice 
I sacrifice my life for you yeah 
I sacrifice 
I sacrifice my life for we all 
I sacrifice
I sacrifice my life for you there

To be real 
The day wey I see MDK
That be when I cry hard 
You see that’s my dawg mernn
That’s somebody weh like he’s my blood 
Mernn like my brother 
But after that I don’t cry no more 
Cos I’m happy with everything I saw 
And nobody do wrong nobody ever go wrong 
Make nobody think say Ghana police no try with whatever they do 
It was what God wanted to happen weh e happen 
Make we all give thanks you understand? 
It’s been too much 
Where young folks dey call demma grand mothers witches wizards 
You know prophecies dey make broken homes dey come and things 
Because of prophecy you no dey talk to your brother 
Cos dey tell you say watch yourself well those things those that 
My brother ebe God wey we dey watch 
Ebe God wey dey do everything
Thanks to everybody 

And to all those people wey dey feel like i hurt dem 
I just wanna say I’m sorry ano be perfect human being 
Sometimes man for risk en life for all this things 
I dey do music alright but I believe say Ghana needs some love 
And that be what I show 
Make we all learn from this 
Shaddawts to all my boys in prison merrn
It’s gonna be alright soon 
Bless Up 
Shatta Movement 4LYF

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Sacrifice (Single)


Copyright : (c) 2021 SM Movement


Added By : Huntyr Kelx

SEE ALSO

AUTHOR

SHATTA WALE

Ghana

Shatta Wale (formerly Bandana), whose real name is Charles Nii Armah Mensah Jr., (born October 17, 1 ...

YOU MAY ALSO LIKE