Home Search Countries Albums

Piece Of Cake

SHATTA WALE

Piece Of Cake Lyrics


We work from many road
But we no see nothing ey
Nothing dey come easy
Nothing be easy

Dem say one mallam dey for tamale oh
So we ravel go see what my future hold
I take my rent go pay like I never know
Things wey I go through no be amali o
Adabraka sahara,  I dey wonwo
Shout out to my niggas, sarati dondo
Them say I be scammer, I don’t care
Money wey I want make forget the jon girl
Call me mallam
This assignment be piece of cake
I try hard, to fly
No be man, only God go fi do am
Call me mallam
This assignment be piece of cake
I fight hard
No be man, only God go fi do am

So we say
We no go listen them, pussy them
If you no like me don’t call my name
E bi shame, them dey hate and we dey reign
We dey scam all night all day
We dey tell client how much he for pay
Western union, MoneyGram, yesterday
I promise myself say I never go fail
If my laptop crash, I go shop another one today
Mafia things we dey pay
Shout out to large
Shout out to kumoji
Shout out to DMX
That be how we dey for road
Keep myself cool, big up dada bot
We no dey make cold
A be real hustler, if you don’t know
My skin too thick I no dey listen demma flows
I get safe and I dey save one of the bank
What a blessing, Shatta get another control
Call me mallam
This assignment be piece of cake
I try hard, to fly
No be man, only God go fi do am
Call me mallam
This assignment be piece of cake
I fight hard
No be man, only God go fi do am

Dem say one mallam dey for tamale oh
So we ravel go see what my future hold
I take my rent go pay like I never know
Things wey I go through no be amali o
Adabraka sahara,  I dey wonwo
Shout out to my niggas, sarati dondo
Them say I be scammer, I don’t care
Money wey I want make forget the jon girl
Call me mallam
This assignment be piece of cake
I try hard, to fly
No be man, only God go fi do am
Call me mallam
This assignment be piece of cake
I fight hard
No be man, only God go fi do am
Call me mallam
This assignment be piece of cake
I try hard, to fly
No be man, only God go fi do am
Call me mallam
This assignment be piece of cake
I fight hard
No be man, only God go fi do am

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Piece Of Cake (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

SHATTA WALE

Ghana

Shatta Wale (formerly Bandana), whose real name is Charles Nii Armah Mensah Jr., (born October 17, 1 ...

YOU MAY ALSO LIKE