Home Search Countries Albums

Don’t Call Me

SHATTA WALE

Don’t Call Me Lyrics


1don 1man
One gun, one stand
Paah paah paah

The way adey chop you dey look my face
I know your mouth has come
Naturally I no be fear o
What can come can come
I like click clock
Dey there and do vandamme
Go ask Yvonne who be the girls wanzam
Les enfants, I dey see dem all like gum
You no be le garcon
Adey ride dem like ga sor yeah

Don’t call me please
As adey tell you, you say you be sorry o, please
Don’t call me please
No be you say make I leave you, why you dey call me please

Adey pour libation
This place adey be my nation
If I want go vacation
Miami strip club be the station
Wah be your explanation
No be you say you no get patience
Wah be your explanation
You dey rush like ebei you go born next generation
All the stars for the sky
Dey shine at the same time my guy
Nobody be no superstar
Why when you die dey no dey give you super car

Don’t call me please
As adey tell you, you say you be sorry o, please
Don’t call me please
No be you say make I leave you, why you dey call me please

Asay the eyes no fi think
Ebi the brain wey dey think for the eyes
No money for first class
Make you no stress just pay for the aisle
The food you ask make dem serve you
Say you get fans but dems swerve you
Shatta ein place dem no tell you
Koti catch you when you say abeg you
You never know one don
Adey do my things alone one man
If you see shatta dey come
Every badman you go see be my son

Don’t call me please
As adey tell you, you say you be sorry o, please
Don’t call me please
No be you say make I leave you, why you dey call me please

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Don’t Call Me (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

SHATTA WALE

Ghana

Shatta Wale (formerly Bandana), whose real name is Charles Nii Armah Mensah Jr., (born October 17, 1 ...

YOU MAY ALSO LIKE