Accueil Recherche Pays Albums

April Fool

SHATTA WALE

April Fool Lyrics

Hello you fi meet me for west hills
Today be Shatta in friends
Come quick dem dey perform
April fool    

You no hear am dem say adidas dey steal iPhone
Come see police dey drag am dey go
Check Facebook you go see
April fool

Sleep you dey sleep your gal dey room with one monkey
Harry and come, you for shake am
Nawa for you my bro’s
April fool

I say go download Konti Hene feature Jarrow
Patapaa feature Afia, wao go check twitter
April fool

Breaking news ataa ayie dey produce apple juice for prison
So dem release am niga be free now
Go check instagram
April fool

Electral commission sey: NPP, NDC, CPP, NDP
For meet burkom arena
You think sey election be boxing
April fool

Free visa, America lottery just enter nina
There nor niga go rent one single room
Niga wan borgar
April fool

Oh! Rasta who tell you them niga’s like gunger
Koti catch niga sey in see for targio in Facebook wall
April fool

I no fi laugh dem scam C M boss with ricross
Chairman make you no bore ebi kustailor do am

Electral commission say: NPP, NDC, CPP, NDP
For meet burkom arena
You think sey election be boxing
April fool

Free visa, America lottery just enter nina
There nor niga go rent one single room
Niga wan borgar
April fool

Oh! Rasta who tell you them niga’s like gunger
Koti catch niga sey in see for targio in Facebook wall
April fool

I no fi laugh dem scam C M boss with ricross
Chairman make you no bore ebi kustailor do am
April fool

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG

Release Year : 2020

Album : April Fool

Copyright : (C) 2020. Shatta Movement Empire

Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

SHATTA WALE

Ghana

SHATTA WALE (Ex. Bandana)  de son vrai nom Charles Nii Armah Mensah Jr.,né le 17 octobre ...

YOU MAY ALSO LIKE