Things I Know Lyrics

Steady trying ,dem ah trying to kill my vibe
I no get time for no fucking parasite
I just want liquor and likkle bit of ice
Money and my peace i never compromise
Me know say talk is cheaper
We no send dem attention seeker
Xxl the gyal dem ah ginger
My baby you for signal me make I know
My baby you for ginger me make I know
I can feel it coming closer ,yeah
I can feel it coming closer ,yeah
E be like Congo aso
I stand on ,what I know
Come make i tell you the things I know
Faaji na turn by turn
My baby fine fine fine
Give you my time time time
Oya listen the things I know
Faaji na turn by turn
It’s the way she move body o
Na the way she Jubadi
It’s the way she move body o
Baby softly move body
See the way I’m feeling right now
Issa vibe say no money can buy
And Shoulda been a crime when she whine
Fit kill mankind
Why you do that
Tell me why you do that
You should see the way
she Dey do the rumba
You should see the way
Her body Dey maneuver
Kokoko
Wetin she gimme chop ,I don’t know
Know say I pull up when she want want want
Oh no
E be like Congo aso
I stand on ,what I know
Come make i tell you the things I know
Faaji na turn by turn
My baby fine fine fine
Give you my time time time
Oya listen the things I know
Faaji na turn by turn
It’s the way she move body o
Na the way she Jubadi
It’s the way she move body o
Baby softly move body
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2022
Album : Things I Know (Single)
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
RUNTOWN
Nigeria
Douglas Jack Agu (born 19 August 1989), better known by his stage name Runtown, is a Nigerian singer ...
YOU MAY ALSO LIKE