Home Search Countries Albums

Kini Issue

RUNTOWN

Kini Issue Lyrics


Lord know say me I killing dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
Say me no want no negativity in life
Can never let nobody tell me wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

She be messing with my head
Got me singing love songs on the radio
(Singing love songs on  the radio)
Why anytime I dey with you I can't  focus
Why all of a sudden me I can’t go

 

Kini issue, Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When am done with you
You go know, when am done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do

 

Me and you and Henessy na chemistry wo wo
Only you fit match up my energy wo wo

If I tell you dance, dance
If I tell you wait wait
Money for your waist waist
Fire your waist eh e
If I tell you craze craze
If I tell you move Oh no
See, am just tryna say

She be messing with my head
Got me singing love songs on the radio
(Singing love songs on  the radio)
Why anytime I dey with you I can't  focus
Why all of a sudden me I can’t go

 

Kini issue, Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When am done with you
You go know, when am done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do

Lord know say me I killing dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun
Say me no want no negativity in life
Can never let nobody tell me wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : Kini Issue (Single)


Added By : Regee

SEE ALSO

AUTHOR

RUNTOWN

Nigeria

Douglas Jack Agu (born 19 August 1989), better known by his stage name Runtown, is a Nigerian singer ...

YOU MAY ALSO LIKE