Home Search Countries Albums

Body Riddim

RUNTOWN Feat. DARKOVIBES, BELLA SHMURDA

Body Riddim Lyrics


It’s Del B pon the beat

[Runtown]
Caro carry
Olo fe so
She go wound person yea ey yea
She go kill person
Joha bayɛ
Make we gum body
She go wound person eh ye
She go kill person

[Darkovibes]
Anytime that I see you when i see your body
Make we gum body, make I dey your body o (Owo ni koko)
mi sumↄ bo more ni fall in love with you eh
Nɛi kɛ bo ba hɛni
Nɛi kɛ bo hɛ all night long

[Runtown/Darkovibes]
Body body
Eh Susana, Eh Susana
Na the body make me leave Rihanna, leave Rihanna

[ CHORUS– Runtown]
Caro carry
Olo fe so
She go wound person yea ey yea
She go kill person
Joha bayɛ
Make we gum body
She go wound person eh ye
She go kill person

[Bella Shmurda]
Ko ko ko ko
I’m knocking at your door
Ko ko ko ko
If you say make I go, I no go go
You know where I come from
Okokoko
It’s far away
Susana shɛle ku fu mi ah mule ku eh
Aya ko ko ko ko
You know where I come from
Okokoko
If you say make I go

[Runtown/Darkovibes]
Body body
Eh Susana, Eh Susana
Na the body make me leave Rihanna, leave Rihanna

[CHORUS– Runtown]
Caro carry
Olo fe so
She go wound person yea ey yea
She go kill person
Joha bayɛ
Make we gum body (Gum body oo)
She go wound person eh ye
She go kill person

Her waist her waist, o por por
Her waist her waist, omode yi fe pa yun
Her waist her waist

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : Body Riddim (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

RUNTOWN

Nigeria

Douglas Jack Agu (born 19 August 1989), better known by his stage name Runtown, is a Nigerian singer ...

YOU MAY ALSO LIKE