Home Search Countries Albums
Read en Translation

Jay Jay Lyrics


Eh eh

Oh oh

Everybody say Ruger

Ruger

Say Ruger

Ruger

Say Ahn Ahn

Ahn Ahn

Are you ready to party tonight

Kuk dah tin

If a girl worry me I delete her

Put her inside the bin bag

So why won’t she be bitter

She ordered a good man

But she got a bad man

She nuh fi live without social media

Stalking me with her finsta yeah

She Dey try make me her mister

Ain’t nobody gat time fi that amina

As you can see

You need plan B

Pregnancy is not for me

Tread carefully

Ashanalee

No try put me for trouble gyal

She asking boy what are we

We better be what we have been

No stress me no fast forward me

She wan tackle me

Me wey Dey dribble tey tey

And I Dey ball like jay jay

I Dey play home and away

And I Dey give dem gege gege

Tey tey

Me wey dey dribble jay jay

And I dey bring my A game

Coz I dey give them gege gege

She want to dance with kukuruku (Dat Thing)

Next thing she wanting me too

If it is impromptu

She still coming through

She also gives emotional support too

These girls don’t know what they want sometimes

They want love also want to do short time

You can’t love me you just dey waste your time

Ain’t nobody gat time fi that amina

As you can see

You need plan B

Pregnancy is not for me

Tread carefully

Ashanalee

No try put me for trouble gyal

She asking boy what are we

We better be what we have been

No stress me no fast forward me

She wan tackle me

Me wey Dey dribble tey tey

And I Dey ball like jay jay

I Dey play home and away

And I Dey give dem gege gege

Tey tey

Me wey dey dribble jay jay

And I dey bring my A game

Coz I dey give them gege gege

Eh eh

Oh oh

Eh eh

Oh oh

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2025


Album : (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

RUGER

Nigeria

Ruger real name Michael Adebayo (born 23 September 1999)  is a Nigeria musician signe ...

YOU MAY ALSO LIKE