Home Search Countries Albums

Asiwaju

RUGER

Asiwaju Lyrics


Man getting high till I fade out
If the vibe no pure on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no Dey house
No Dey look for us we no Dey house
You no Dey see the moolah we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oooooo

See I’m ahead of them Asiwaju
I’m a fucking baller Ighalo nimi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi you go collect ooo
Omo na me Dey lead Asiwaju
I’m a fucking baller Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi you go collect ooo

Cheers to my friends and clique
When I call demma all pulling up quick
Strapped up with the guns and these words and things
Bring hell to anybody wey try test me
I’m ur dad I’m ur uncle I’m your popsy
I be old man no go Dey call me gen z
Bredda see
steady giving them gap mo ti lo far
They can never near me
As my lobo lobo just go
My oyinbo wife don show
Omo my polo white my face show
Sweet boy for life you don know
Your serious babe Dey worry my phone
E don Dey sup for back you don’t know
Everyday we Dey run am on code
You supposed to know how the thing go huh

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no Dey house
No Dey look for us we no Dey house
You no Dey see the moolah we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oooooo

See I’m ahead of them Asiwaju
I’m a fucking baller Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi you go collect ooo
Omo na me Dey lead Asiwaju
I’m a fucking baller Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi you go collect ooo

I’m on a different steeze
Singlet, belt and ripped out jean
sMan too wise I no fit loose that cheese
Oluwa Thunder my body with blessings
Ogbeni ogbeni leave that thing
When I say kukuruku cookthat thing
Who dey che who dey check am Oya look dat thing
Face white yansh black I rebuke that thing
Make nobody try stress me I no be jjc
I don’t know if you get it
On a top rating affiliate with the best team
You want race mewe no Dey do the same thing
Canoe no be jet ski
Omo you say Wetin
No go reason me less
Omo you go chop craping
I do it diligently
Wonlemi won o le ba mi

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no Dey house
No Dey look for us we no Dey house
You no Dey see the moolah we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oooooo
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no Dey house
No Dey look for us we no Dey house
You no Dey see the moolah we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oooooo

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Asiwaju (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

RUGER

Nigeria

Ruger real name Michael Adebayo (born 23 September 1999)  is a Nigeria musician signe ...

YOU MAY ALSO LIKE