Home Search Countries Albums

Vitamine D

RUDEBOY

Read en Translation

Vitamine D Lyrics


Your body , body body

Your body, body body

Your body , body body

Your body

She say make I give her

Vitamin c , vitamin c

Me switch up the game me give her

Vitamin D , better vitamin D

As I de pull-up na rain de fall ohh

Na so de thin de burn ohh

Me switch up the game me give her

Vitamin D, better vitamin D

Oh yeah

It is a vitamin something

Making her melanin popping

Her body soo weak need strong thin

She’s feeling lonely no fronting

Na na

Your body , body body

You don’t need a doctor

Na me go de run your case

When you reach the bus stop

Make you just de come my place

If dem call you Uche

I go still de look your face

I go de look your face

She say make I give her

Vitamin c , vitamin c

Me switch up the game me give her

Vitamin D , better vitamin D

As I de pull-up na rain de fall ohh

Na so de thin de burn ohh

Me switch up the game me give her

Vitamin D, better vitamin D

Oh yeah

I give her vitamin wey de bring the ginger

The energy to loose control

Wetin I give her wey de sweet her

E de sweet her and I can't deny

Your body , body body

You don’t need a doctor

Na me go de run your case

When you reach the bus stop

Make you just de come my place

If dem call you Uche

I go still de look your face

I go de look your face

Oh yeah ….. yeah ehh

Eehh.. It is a vitamin something

Vitamin D

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2024


Album : (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

RUDEBOY

Nigeria

...

YOU MAY ALSO LIKE