Wickedness Lyrics

Oyeaoma oyeoma oyeoma
Too many wickedness
In the heart of man
In the mind of man
In the soul of man
Too many jealousy
In the mind of country man
Fellow man, wey dey jealousy brother man
I want to know
I want to know
Why ee dey be like that
Wey dem dey do like that
I need to know
Please tell me o
Why people bad like that
Why men get evil heart
I want to know
Too many times I wonder if na me wey get problem (at all)
Cuz people no want truth
Dey want make you lie for them
So guy man ee want to guy guy man no akuko
So tell me what I did wrong
I have a question
I want to know
I want to know
Why ee dey be like that
Wey dem dey do like that
I need to know
Please tell me o
What is the answer now
Wey dey do me like criminal
I want to know
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2025
Album : (Single)
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
RIC HASSANI
Nigeria
Kechukwu Eric Ahiauzu born January 6, 1989, is a Nigerian artist. Known as Ric Hassani, he excels in ...
YOU MAY ALSO LIKE