Home Search Countries Albums

Amina Lyrics


No dey lie for me omaima
You dey trigger me
Everyday you get company omaima
You know i no be small pikin
Dem no born me yesterday
You no dey love for free i know you know
So watin come carry you come near my zone
All the i love you i know say na scope
Na money be the koko so

Tell me now amina amina
Amina amina
I want just know your mind mind so
Tell me now amina amina
Amina amina
Na money dey your mind mind mind

You no dey love for free i know you know
So watin come carry you come near my zone
All the i love you i know say na scope
Na money be the koko so

How many lamba you want give
How many lies you want lie
How many people you want deceive
Omoema kilode
Shey na because say you too fine
And say you sabi whyne
This your blue eyes
Omo you don carry me go away uuuh
You no dey love for free i know you know
So watin come carry you come near my zone
All the i love you i know say na choke
Na money be the koko so

Tell me now amina amina
Amina amina
I want just know your mind mind so
Tell me now amina amina
Amina amina
Na money dey your mind mind
Tell me now amina amina
Amina amina
I want just know your mind mind girl
Tell me now amina amina
Amina amina
Na money dey your mind mind

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Amina (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

RIC HASSANI

Nigeria

Kechukwu Eric Ahiauzu born January 6, 1989, is a Nigerian artist. Known as Ric Hassani, he excels in ...

YOU MAY ALSO LIKE