Now I Know Lyrics

All of my trauma dey hit me from many years ago
All of my childhood I lost 'cause I want feed family
Inside my heart, so dark but my face e no dey show
I no dey talk, I no dey comot, I just wan dey alone
Sleeping pills no dey work, so I steady overdose
Fear no go let me talk things wey do for the ones I love
Everybody too selfish to see from my angle o
Do ninety-nine but I no do one, still it's not enough
Na now I know who dey for me
All those I love turned enemies
And now I know who dey for me
All thosе I trust turned enemiеs
I dey move like Messi when he dey for Barcelo
E get as God go bless person, dem go talk say na devil o
Me I no dey ask for favor, small time
They go talk say I dey owe
Na why I dey like to dey face all my problems on my own
She tell me make I tell her all the pains wey
I always envelope Right from my childhood
I steady dey thug with the feelings wey I dey hold
Many battles I dey fight but regardless
I'm steady on the road
Keep my guy Crayon safe for me, na 'em I tell Solo
Na now I know who dey for me
All those I love turned enemies
And now I know who dey for me
All those I trust turned enemies
Na now I know who dey for me
All those I love turned enemies
And now I know who dey for me
All those I trust turned enemies
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2024
Album :
Added By :
SEE ALSO
AUTHOR
REMA
Nigeria
Rema, born Divine Ikubor on May 1, 2000, is a Nigerian Afrobeat singer, songwriter and rapper. He is ...
YOU MAY ALSO LIKE