Home Search Countries Albums

Jo

REMA

Jo Lyrics


(Another banger!)
Baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say 
You no go play me like Rona-na-naldinho
I’m in love with my African woman, Angelie Kijo
Me I don tell my mama say na you be my wife o

Hmm, Omotola you dey boost my dada
Woah-woah-woah-woah
I like it when you dey call me dada
Woah-woah-woah-woah
Other girls they dey bu bu ga ga
Woah-woah-woah-woah
Only you be my baby pana

Woah-woah-woah, where you dey o
When I dey call your phone
You no dey pick my call
Baby wetin your friends don talk
Shey na because I be star dem talk say I dey get many girls
Me I no go lie I dey get but baby na you I choose
Come baby Juma gimme sugar, you dey gimme sugar
Plenty calories dey for your sugar o hmm
Come baby Juma gimme sugar o ginger
You dey pull my trigger

Jo-jo-jo-jo-jo, jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise 
Say you no go play me like Rona-na-naldinho
I’m in love with my African woman, Angelie Kijo
Me I don tell my mama say na you be my wife o

Hmm, no mind them all of them they go deceive you o
Hmm, if I tell you say I love you baby dey believe me o
Hmm, they dey use corner eye all of them they dey jealous you o
Hmm, if I give them chance 
All of them they go dey rush me o, dey rush me o
(Tell me why you con dey vex for me o)
Baby no dey vex for me o
Anytime wey you dey vex I go give you Mmuah
I go give you Mmm hmm Obianuju
(This you love na juju, juju, juju)

Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise 
Say you no go play me like Rona-na-naldinho
I’m in love with my African woman, Angelie Kijo
Me I don tell my mama say na you be my wife o

Hmmm Obianuju
Say this love is true
You dey make me do like fool
Hmm, hmm Obianuju
Hm this love is true
You dey make me do like fool

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Rave & Roses (Album)


Copyright : (c) 2022


Added By : Huntyr Kelx

SEE ALSO

AUTHOR

REMA

Nigeria

Rema, born Divine Ikubor on May 1, 2000, is a Nigerian Afrobeat singer, songwriter and rapper. He is ...

YOU MAY ALSO LIKE