Home Search Countries Albums

Charm

REMA

Charm Lyrics


London
Another banger

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor

Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your mmmh
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with alawi

See body oo (See body, see body oo)
Egba mi oo (Egba mi, egba mi oo)
E dey burst my bololo  (E dey burst my bololo)
Please help me oo
Me I don jam wetin pass me oh

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am yeah yeah)
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor

You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend
I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend
Oya follow my command baby do like I do
Baby, front and back
Gimme boom-baka-boom
Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your mmmh
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with alawi

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor

Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your mmmh
Come make I drive this your jalopy

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2023


Album : Charm (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

REMA

Nigeria

Rema, born Divine Ikubor on May 1, 2000, is a Nigerian Afrobeat singer, songwriter and rapper. He is ...

YOU MAY ALSO LIKE