Ozumba Mbadiwe (Remix) ft. Rayvanny Lyrics

I no dey move dat way
Don’t make me move dat way
Me, I no wan sleep for highway
Fore you cross, gaz look your sideways
Me, I no come Lagos for child’s play
So I hear say dem Dey find me
For the long time I been silent
I dey run am I be sterling
But Dey think say I’m in hiding
Cos Dey don’t know how to find me
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe
I’ll be on ozumba mbadiwe
Coming to you
Coming to you
I believe in myself
I believe in my God
I don't believe in your fix
I believe in my hustle (Aha)
Believe in my muscle
Believe I can reach on my goals
Kama una nyodo, nyodo
Mi ndio kiboko, sitaki shobo, shobo
Vita kushoto
Nina mashauzi, uzi
Tulia mtoto wa juzi
Leta makuzi, kuzi
Nikupe uso wa mbuzi, mbuzi
In the meantime, Abike mi
How you want am make you tell me
If you need speed, I be Sterling
I'll go right behind the steering
I go run am, kíni iṣẹ' mi?
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
Coming to you
P.
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
I’ll be on Ozumba mbadiwe
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2022
Album : Ozumba Mbadiwe EP (Single)
Copyright : (c) 2022
Added By : Huntyr Kelx
SEE ALSO
AUTHOR
REEKADO BANKS
Nigeria
Ayoleyi Hanniel Solomon, born on December 6 1993, better known by his stage name Reekado Banks, is a ...
YOU MAY ALSO LIKE