Jeun To Da (JTD) Lyrics

I say this world e be small world
But your papa no fit trek am
And you sabi everybody get one life
And yes we want to flex am
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If the money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don try
(Jeun to da si nu )
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do the one you fit do
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself cause tommorow still dey oh
You don do the one you fit do
If you get e chance to chop life
My brother chop am well o
Cos u deserve am gan o
If you de work work work
Sip, easy does it my brother man
My brother man
Rest assured that you’ve done all what you can
uuh
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If the money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don try
(Jeun to da si nu )
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do the one you fit do
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself cause tommorow still dey oh
You don do the one you fit do
My brother my sister
Jeun to da si kun
Ooooo (Jeun to da si nu)
You don do d one you fit do
My brother my sister (Jeun to da si nu)
Yeaaahh na na (You don do d one you fit do)
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2022
Album : Jeun To Da (Single)
Added By : Afrika Lyrics
SEE ALSO
AUTHOR
REEKADO BANKS
Nigeria
Ayoleyi Hanniel Solomon, born on December 6 1993, better known by his stage name Reekado Banks, is a ...
YOU MAY ALSO LIKE