Home Search Countries Albums

Damn It All

QING MADI

Read en Translation

Damn It All Lyrics


If you let a man come close, one time

E wan drag your own quarter

If you let a man come close, one time

E wan drag your own quarter

If you let a rubber band long, one time

It's gon come back to hurt, hurt ya

If you let a man come close, one time

E wan drag your own, own

Damn all of the times wey I dey play Mr nice guy

Damn all of the times wey I been dey show you love ah

Man I’m addicted to deceiving all my rivals

Jam on a repeat and I’m eating from my chorus

First off, you no be my guy

First off, you were a fan and I like that

First off I'm not the one when I talk back

When I bring you calamity, you go run go back

Madi don show, oh no no

Hop in my yacht while you row row

If me na talk, dem a play nice oh

If she con follow person, ororo, oh na

If you let a man come close, one time

E wan drag your own quarter

If you let a man come close, one time

E wan drag your own quarter

If you let a rubber band long, one time

It's gon come back to hurt, hurt ya

If you let a man come close, one time

E wan drag your own, own

If you let a man come close

If you let a man come close, ah ah ah

If you let a man go

If you let him come close

If you let a man go

If you let him come close

Damn all of the times wey I dey play Mr nice guy

Damn all of the times wey I been dey show you love ah

Man I’m addicted to deceiving all my rivals

Jam on a repeat and I’m eating from my chorus

First off, you no be my guy

First off, you were a fan and I like that

First off I'm not the one when I talk back

When I bring you calamity, you go run go back

Madi don show, oh no no

Hop in my yacht while you row row

If me na talk, dem a play nice oh

If she con follow person, ororo, oh na

If you let them man come close

If you let them man come close

If you let the rubber band go

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2025


Album : (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

QING MADI

Nigeria

Qing Madi is a Nigerian Afrobeats Musician ...

YOU MAY ALSO LIKE