All The Smoke Lyrics
Takes a lot L to get a w
And conquer anything wey go dey trouble u
Living everyday Just bcos we no Dey shout for dem face dem talk say we no Dey audible
See everyday I pray to God for wisdom
I no fit forget where me I come from
Ifem buzi bukwa ebube ndi nso
So If they cut ma riz I go still lift am
See this thing . This thing wey wey Dey worry me am on ma lane no dey worry me coz I want to live life normally no ladies temptation conquer me See this thing... this thing wey dey border me
Kpocha zacha put am under me
And kpuchie the boy when they come for me
Ahh... ehh..
Sometimes I want all the smoke
Sometimes I want all the love
Sometimes I wan Dey alone
And sometimes I jst want hope
Sometimes I want all the smoke
Sometimes I want all the love
Sometimes I wan Dey alone
And sometimes I jst want hope
But I jst want peace of mind
No harm no harm no settle make e dey go
Hard no talk again make e no hard all this thing dey make me dey go high
Am allergic to bullshit
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2021
Album : Something to Live For (Album)
Copyright : (c) 2022
Added By : Huntyr Kelx
SEE ALSO
AUTHOR
PHYNO
Nigeria
Chibuzor Nelson Azubuike (born 9 October 1986), better known by his stage name Phyno, is a Nigerian ...
YOU MAY ALSO LIKE