Home Search Countries Albums

Matrimony

PERUZZI

Matrimony Lyrics


We are gathered here now
In holy matrimony, matrimony 
Holy matrimony, matrimony 

Oya swuwa 
Girl I’m ready what you waiting  for 
Take it easy baby let’s see small ( easy)
Give me jejely 
O da ka re  baby give them softly softly ehn 
Slow and steady
You are my freaking freaky 
Hoiiiin give me jejely 

I say who dey handle you ( nobody )
Who dey sample you ( nobody)
Who dey cuddle you ( nobody)
Say dem wan do you 
Ahey make dem dey there lane 
I say who dey handle you ( nobody )
Who dey sample you ( nobody)
Who dey cuddle you ( nobody)
Say dem wan do you 
Ahey make dem dey there lane 

Oya come and take this sugar all over all over
I’m catching feelings oh baby 
All over 
You gat me falling all over all over 
As you give me jejely 
Oya come and take this sugar all over all over
I’m catching feelings oh baby 
All over 
You gat me falling all over all over 
As you give me jejely 

???? one for ? kiss me properly 
Enemies wey dem want to dey vex we give them gradually ahey
Give me ring I’ll be your property 
Tell your mummy daddy make them know ( make them know )
Say I want to give you loving on the low 
Mama try , give me ring I’ll be your property
E say who dey handle me (nobody)
Who dey sample me ( nobody )
Who dey cuddle me ( nobody)
Say them wan do me 
Ahey make dem dey there lane 
E say who dey handle me (nobody)
Who dey sample me ( nobody )
Who dey cuddle me ( nobody)
Say them wan do me 
Ahey make dem dey there lane 

Oya come and take this sugar all over all over
I’m catching feelings oh baby 
All over 
You gat me falling all over all over 
As you give me jejely 
Oya come and take this sugar all over all over
I’m catching feelings oh baby 
All over 
You gat me falling all over all over 
As you give me jejely 

We are gathered here now
In holy matrimony, matrimony 
Holy matrimony, matrimony

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Rum & Boogie (Album)


Copyright : (c) 2021


Added By : Regee

SEE ALSO

AUTHOR

PERUZZI

Nigeria

Peruzzi also known as Huncho or Peruzzi Vibes is an artist from Nigeria signed under DMW Music. ...

YOU MAY ALSO LIKE