Juba (Bow) Lyrics
Respect to the maximum
Let us enter his gate with thanksgiving
And his pot with praise
For the Lord is good
And his mercies endures forever
Oh oh, oh, oh ohh
Oh, ohh, oh, oh ohh
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun, mo kira fun, baba o
Mi le ti, mi le ti ti ti, yeh
Mo juba fun, mo juba fun, baba o
You save me the drama (Drama)
Mandem yarn many things, many things (Dem yarn many things)
Nah you get the power (Power)
You fight everything, you fight everything (You fight everything)
But if e no be God
Wey dey run my race
I for no fit talk
Dem for no look my face
If e no be God
Wey dey run my race
I for no fit talk
Dem for no look my face
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun, mo kira fun, baba o (baba)
Mi le ti ti ti ti ti, yea yea
Mo juba fun, mo juba fun, baba o
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun, mo kira fun, baba o
Mi le ti, mi le ti, mi le ti ti ti, yeh
Mo juba fun, mo juba fun, baba o
Dem don do wetin dem wan do
Me I let dem say wetin dem wan say
Buh-buh-but, I never fight omo dem don lose (Lose)
Shey dem don play wetin dem wan play?
But if e no be God
Wey dey run my race
I for no fit talk
Dem for no look my face
If e no be God
Wey dey run my race
I for no fit talk
Dem for no look my face
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun, mo kira fun, baba o (baba)
Mi le ti ti ti ti ti, yea yea
Mo juba fun, mo juba fun, baba o
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun, mo kira fun, Baba o
Mi le ti, mi le ti, mi le ti ti ti, yeh
Mo juba fun, mo juba fun, baba o
Mo juba, mo juba, fun baba
Mo juba, mo juba, fun baba o
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2021
Album : Rum & Boogie (Album)
Copyright : (c) 2021
Added By : Huntyr Kelx
SEE ALSO
AUTHOR
PERUZZI
Nigeria
Peruzzi also known as Huncho or Peruzzi Vibes is an artist from Nigeria signed under DMW Music. ...
YOU MAY ALSO LIKE