Color Lyrics

Nne biko don’t ghost
My love be the koko
My love be the koko
Come again
Nne biko don’t close
My love be the koko
My love be the koko
That’s why everyday
Na me they for you
Kilode
Wetin I go do for you
Everyday I say na me dey for you
Kilode
Wetin I no do for you
For you to show me your color
Show me your color
Wetin you give me I no know
Say me I no know
Your body like sweet sixteen omo
Omo you fine and clean
See your body deh burst my thinking omo
Say I no fit die and leave omo
Many many ??
Many many things wey my eyes don see
If I tell you e be like confession
But no be ?
Nne biko don’t ghost
My love be the koko
My love be the koko
Come again
Nne biko don’t close
My love be the koko
My love be the koko
That’s why everyday
Na me they for you
Kilode
Wetin I go do for you
Everyday I say na me dey for you
Kilode
Wetin I no do for you
For you to show me your color
Show me your color
Wetin you give me I no know
Say me I no know
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2021
Album : Rum & Boogie (Album)
Copyright : (c) 2021
Added By : Regee
SEE ALSO
AUTHOR
PERUZZI
Nigeria
Peruzzi also known as Huncho or Peruzzi Vibes is an artist from Nigeria signed under DMW Music. ...
YOU MAY ALSO LIKE