Home Search Countries Albums

Green Light

OLAMIDE

Green Light Lyrics


Shaba daba di
Dibi dibi dibi da
Didi daba di, Dibi dibi dibi aayyy
Olamide oo baby Olamide
Olamide oo baby Olamide
(Give them)

Omoge omoge, Wetin dey sup (ahan)
I day wait, I dey wait for you to give me sign
Give me the, give me the Give me the green light
Make we dey, make we dey Make we dey fire down
Kilode kilode, Why you dey dull (ahan)
I no dey, I no dey like to dey blow my mind
Give me chance make I show you how I feel
Treat you special like a queen
Cool down make we fire down

O yaya, oya oya oya
O yaya, oya oya oya
O yaya, oya oya oya
O yaya, oya oya oya
Give le the green light
O yaya, oya oya oya
O yaya, oya oya oya
O yaya, oya oya oya
O yaya, oya oya oya
Give le the green light

Omo before you know two to tangle
Make we dey close like olupan and palm groove
Baby no hide, how do you feel
You want love?
Scared of heartbreak, of heartbreak I know
You say I look like Casanova
For those wey I love baby I go hard
No woman wey no love na him go break heart
Omo no go end the film I no start
Shori, na you be the one I want dey jneck
Dey connect to your wifi, glo ulimited
If you give me third place I’d get addicted
Thruway groundnut from karashim straight to the net
Magbe tibi sa, ka ma pra pra na pana pana
 Magbe tibi sa, ka ma zi gi zou zagou pana
Magbe tibi sa, ka ma fi gba ka fi igi gba
Magbe tibi sa, ka ma mu furawa bi mufuta

Omoge omoge
Wetin dey sup (ahan)
I day wait, I dey wait for you to give me sign
Give me the, give me the Give me the green light
Make we dey, make we dey Make we dey fire down
Kilode kilode Why you dey dull (ahan)
I no dey, I no dey like to dey blow my mind
Give me chance make I show you how I feel
Treat you special like a queen
Cool down make we fire down

O yaya, oya oya oya
O yaya, oya oya oya
O yaya, oya oya oya
O yaya, oya oya oya
Give le the green light
O yaya, oya oya oya
O yaya, oya oya oya
O yaya, oya oya oya
O yaya, oya oya oya
Give le the green light

Omo before you know two to tangle
Make we dey close like olupan and palm groove
Baby no hide, how do you feel You want love?
Scared of heartbreak, of heartbreak I know
Omo before you know two to tangle
Make we dey close like olupan and palm groove
Baby no hide, how do you feel You want love?
Scared of heartbreak, of heartbreak I know

Omoge omoge
Wetin dey sup (ahan)
I day wait, I dey wait for you to give me sign
Give me the, give me the Give me the green light
Make we dey, make we dey Make we dey fire down
Kilode kilode Why you dey dull (ahan)
I no dey, I no dey like to dey blow my mind
Give me chance make I show you how I feel
Treat you special like a queen
Cool down make we fire down

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : Green Light (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

OLAMIDE

Nigeria

Olamide Adedeji (born 15 March 1989), known by his stage name Olamide but popularly called Olamide B ...

YOU MAY ALSO LIKE