Home Search Countries Albums

I No Like Trouble

MR P

I No Like Trouble Lyrics


Yo P!
Where dem dey?! 
Who dem be?!
I dey tell you!...see

I no like trouble oh!
I no wan trouble oh
I no like trouble oh!
I no wan trouble oh

If I get money (Dem go talk)
If I no get money (Dem go talk)
And if I buy motor (Dem go talk)
If I no buy motor (Dem go still talk)

Wetin concern dem (Dem go talk)
Wetin no concern dem (Dem go talk)
Na dem get there mouth oh (Dem go talk)
Make dem run there mouth oh (Dem go talk)

Make dem no dey talk my matter yea!
But you know say me i no mind oh!
Special feeling dey for my mind yea!
How person go do as dey money dey enter?

Some say na dis, some say na dat oh!
For me Mr. P I no dey send oh!
I get one question for you ooh!
How person go do as dey money dey enter?

As you see me so 
I no like trouble oh! 
Na wetin man go do?
I no wan trouble oh!
Oga dey your lane
I no like trouble oh!
Make I dey my lane
I no wan trouble oh!

If I get money (Dem go talk)
If I no get money (Dem go talk)
And if I buy motor (Dem go talk)
If I no buy motor (Dem go still talk)
Wetin concern dem (Dem go talk)
Wetin no concern dem (Dem go talk)
Na dem get there mouth oh (Dem go talk)
Make dem run there mouth oh (Dem go talk)

Oya you see dem, I see dem 
We see dem, we know dem
Dem go dey talku talku ehey! 
Dem go dey talku talku ehey! 
Dem go dey talku talku ehey! 
Dem go dey talku talku ehey! 
I no like trouble oh!

As you see me so 
I no like trouble oh! 
Na wetin man go do?
I no wan trouble oh!
Oga dey your lane
I no like trouble oh!
Make I dey my lane
I no wan trouble oh!

Make dem no dey talk my matter yea!
but you know say me i no mind oh!
special feeling dey for my mind yea!
how person go do as dey money dey enter?

Some say na dis some say na dat oh!
For me Mr P i no dey send oh!
I get one question for you ooh!
how person go do as dey money dey enter?

As you see me so 
I no like trouble oh! 
Na wetin man go do?
I no wan trouble oh!
Oga dey your lane
I no like trouble oh!
Make I dey my lane
I no wan trouble oh!
I no like trouble oh!
I no wan trouble oh

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : The Prodigal (Album)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

MR P

Nigeria

MR P also known as  Peter Okoye, is a nigerian singer, Member of the Duo Psquare. ...

YOU MAY ALSO LIKE