Home Search Countries Albums

Blessings On Blessings (B.O.B)

MAYORKUN

Read en Translation

Blessings On Blessings (B.O.B) Lyrics


Iye

You don’t know

Baddest

Of la la

Ge ge

Shekpe

Blessings on blessings

I’m counting my blessings

Don’t act like you don’t know

Continental International

Pounds ati dollar Molowo oh

Bad days are gone

Goods days are coming

Just follow who know road

As e the beat e dey bounce

All my ladies dey go low low

Taking over

No be local

Carry you go far far far

Who dey run am?

Na God dey run am

Jollof no be ofada

Cos I’m focused on my p

And I no fit retreat

I get the liver to dey fayaya ya ya

Inside life inside

Inside life

I dey live my life live my

Inside life

Inside life inside Inside life

Shey na real life

Inside inside life

Ma je ko pami o

Dem say if no be money

Nobody go sabi o

Listen I’m not capping o

Moshise mo de kaku bi Ronaldinho

Won le won de le ba

And I no dey see dem for my radar

My remedy is what I like

Bad energy sits down one side

Blessings on blessings

I’m counting my blessings

Don’t act like you don’t know

Continental International

Pounds ati dollar Molowo o

Bad days are gone

Goods days are coming

Just follow who know road

As e the beat e dey bounce

All my ladies dey go low low

Taking over

No be local

Carry you go far far far

Who dey run am

Na God dey run am

Jollof no be ofada

Cos I’m focused on my p

And I no fit retreat

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2025


Album : (Single)


Copyright : (C) 2025 Sony Music Entertainment West Africa Limited, under exclusive licence from Avante Digital concepts limited


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

MAYORKUN

Nigeria

Mayorkun, born Emmanuel Mayowa Adewal on March 24, 1993, is a nigerian singer.  He is part of D ...

YOU MAY ALSO LIKE