Home Search Countries Albums

Jara Lyrics


Them man be hating
See them be gossiping at my back so long
Father save me
Take me
Them see the small boy doing all the big things
Now they wanna pull me down, yeah
But I'm still around, yeah
And e dey shock their mind
Calling me ojuju calabar, yeah, yeah
Then I call my back up, yeah
I see all of them wan back off (Oh no)
Say when I call my back up, yeah
I see all of them wan back off (Oh no)
Oluwa ba mi soro, ye
Say I go soon dey turn up Oh no
Say make I just dey lock up I no fit fuck up
Make I leave them make them Dey for koro (Uh yeh)

Jara, jara jara jara jara
All the things you don bless me with (Na jara)
Any other thing wey you add (Na jara)
Jara, jara jara jara jara
All the things you don bless me with (Na jara)
Any other thing wey you add (Na jara)

Omo shey you no dey look face
Too much money for my suitcase
Plenty kele dey for my case
Dem dey line up 'cause they want taste
Who goes there?
Yes who goes there?
Shey you dey whine me
You no get fear
I no know why I dey for this track o
Oya come sing make I go back o

See all these people never, never see the picture
Inna my dark times, tryna get it figured
Shebi them say me no get future
But now they pay 10 milli for a feature
Now they say that I'm the man 'cause I buss up the scene
Call up that girl make she wine up the thing
She, no get password but I still put my pin
You know me no send vagabond
So me call my backup eh
I see all of them wan catch up oh no
Me I Dey run marathon eh
Dem no dey my set I'm far gone oh no
Oluwa ba mi soro, eh
Say I go soon Dey turn up oh no
Na baba dey my back I no fit fuck up
Dem bin no send me
When I dey for koro
They tell me dat

Jara, jara jara jara jara
All the things you don bless me with (Na jara)
Any other thing wey you add (Na jara)
Jara, jara jara jara jara
All the things you don bless me with (Na jara)
Any other thing wey you add (Na jara)

Gradually dem dey run
Say dem dey run away
Gradually dem dey run
Say dem dey run away
Gradually dem dey run
Say dem dey run away
Gradually dem dey run
Say dem dey run away

What you thankful for
You got the blessings coming your way
Double double
Here we go now
That's why I say
When you're big you're big abeg

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Chapter X (Album)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

MAVINS

Nigeria

...

YOU MAY ALSO LIKE