Home Search Countries Albums

Service

LIL KESH

Service Lyrics


You dey scatter my medulla 
You dey scatter my brain 
I just want to have a taste 
Yebo 

Ah sister Kate o wait o
I just wanna have a taste o
Tell me what it will take o 
Anything I go pay 
sister Kate o wait o
I just wanna have a taste o
Tell me what it will take o 
Anything I go pay 

Oouuuh
Am at your service o baby 
And I go service you o baby o wo wo wo 
Oouuuh
Am at your service o baby 
And I go service you o baby o wo wo wo 

I be fine you xome hostel on Monday on Monday eh
But your roommate tell em say you no dey you no dey 
Abi come hide for backyard 
Won ro pe mo ti ya ya ya 
As she step out I catch am 
I ask am pe 
Nigbati mo fi kno gbogbo last card mi fun e 
Owo to ye kin fi jeun 
O wa fe ma fi mi pa , fi mi pa loju awon  ore e 
Kode ni kode ni da da da fun e 
Ah okay I take it back 
Omo Olorun ko n shepe
Mo ti fi tori figure 8 lo je gbese 
Shebi emi plug iwo socket ka ma gun ra wa 
Ko pe mi ? Ko ma bura wa 

Ah sister Kate o wait o
I just wanna have a taste o
Tell me what it will take o 
Anything I go pay 
sister Kate o wait o
I just wanna have a taste o
Tell me what it will take o 
Anything I go pay 

Oouuuh
Am at your service o baby 
And I go service you o baby o wo wo wo 
Oouuuh
Am at your service o baby 
And I go service you o baby o wo wo wo 

Okay mo pe ni boo o ni bukky ni
O da ma binu mo ni bae  oni bakery 
Mo ni mo l’owo lowo oni owo mi change ni 
Mo ni mo loko labe o ni pierce of cake 
Ahn ahn cele tan e oun tan candle 
Gbogbo iwaju ati eyin e mo ma rough handle 
Eleyi to ba gba e molue 
Omo oni di rabata bi ti molue 

Oouuuh
Am at your service o baby 
And I go service you o baby o wo wo wo 
Oouuuh
Am at your service o baby 
And I go service you o baby o wo wo wo

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : ECSTASY (Album)


Copyright : (c) 2020


Added By : Regee

SEE ALSO

AUTHOR

LIL KESH

Nigeria

Keshinro Ololade, better known as Lil Kesh, is a Nigerian singer, rapper and songwriter born Ma ...

YOU MAY ALSO LIKE