Home Search Countries Albums

Love Like This

LIL KESH Feat. FIREBOY DML

Love Like This Lyrics


You give me love I don’t deserve 
Who am I wey you love like this 
I have been around the world yeah
I never see love like this 

Oh I never see anyone wey give me love like this 
I never see anyone wey give me love like this 
I never see anyone wey give me love like this 
I never see anyone wey give me love like this 
( gimme love like this )

Oya when you give me love like this 
E dey make me reason some kind things 
E dey do me one kind thing 
E dey make me want to slap police 
Girl am on my knees 
I be gangster I no they do am normally ( normally o )
I apologize 
Cos so many times I’ve done you wrong 
But you stick around
You still  in my life and I wonder why
I don wonder why
You’re my energy you dey get me high
Even though you are not like weed 

Oh I never see anyone wey give me love like this 
I never see anyone wey give me love like this 
I never see anyone wey give me love like this 
I never see anyone wey give me love like this 

You are so divine 
You dey give me time even when I lie and I compromise 
You dey give me life anytime am down 
You dey give me vibes 
You’re my energy you dey get me high even though you are not like week 

You give me love I don’t deserve 
Who am I wey you love like this 
I have been around the world yeah
I never see love like this 

Oh I never see anyone wey give me love like this 
I never see anyone wey give me love like this 
I never see anyone wey give me love like this 
I never see anyone wey give me love like this

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : ECSTASY (Album)


Copyright : (c) 2020


Added By : Regee

SEE ALSO

AUTHOR

LIL KESH

Nigeria

Keshinro Ololade, better known as Lil Kesh, is a Nigerian singer, rapper and songwriter born Ma ...

YOU MAY ALSO LIKE