Obi Lyrics

Korra
Obi chikolobi
Obi
Obi chikolobi
Obi
Obi chikolobi
Obi
Obi chikolobi
All is in order
Things are getting better
Dem want make I suffer
God flip am to hammer
Steady remember
My days for Yaba (Unilag)
Dedicate the Raba
To all my korreans oooo
E get many things wey dey Dey for my mind like so
Suffer suffer don end never never to return o
As the mulla don show
Make we start to dey jolly o
You know how the tin go obi ooo
The beating jus dey carry me dey go
The beating jus dey carry me dey go
Nektunez just dey carry me dey go
Dey carry me dey carry me dey go where I no know
And a riggi and a riggi mon ro
Dey carry me dey carry me dey go
Dey carry me dey carry me dey go where I no know
See the beating jus dey carry me dey go
Dey carry me dey carry me dey go
Dey carry me dey carry me dey go where I no know
And a riggi and a riggi mon ro
Marilyn Marilyn Monroe
Dey carry me dey carry me dey go
Dey carry me dey carry me dey go where I no know
2023 Dey do my people dorty
Dey do my people dorty
President by force and voting Dey go funny
But my people dem go say
I wanna turn turn up on a Friday
Make dem no go kpai for the highway
Me I wanna Jaiye foreign
Say me I wanna shake my body
Make nobody stress my vibe
Make nobody kill my flow
I turnup I turnup I turnup
The beating jus dey carry me dey go
The beating jus dey carry me dey go
Nektunez just dey carry me dey go
Dey carry me dey carry me dey go where I no know
And a riggi and a riggi mon ro
Dey carry me dey carry me dey go
Dey carry me dey carry me dey go where I no know
See the beating jus dey carry me dey go
Chikolobi
Obi chikolobi
Obi
Obi chikolobi
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2023
Album : Obi (Single)
Added By : Sainclair Fonkou
SEE ALSO
AUTHOR
KORRA OBIDI
Nigeria
Korra Obidi is a Musician, Pro-Dancer, Brand Ambassador, Media Personality, International Songwriter ...
YOU MAY ALSO LIKE