Accueil Recherche Pays Albums

Your love

KOFI MOLE

Your love Lyrics


[INTRO]
Uuuh uh uh ha
Ah go down go down
Aposor keke ah

[VERSE 1]
My baby come hold me tight
I dey miss you the more we fight
Edey enter my soul inside
I dey miss you, I fit lie

[CHORUS]
Girl I need you love, your love
I wanna see your face
Girl I need you love, your love
Come make I see your face
Girl I need you love, your love
I wanna hold you tight
Girl I need you love, your love
Cos, I dey miss you pass

[VERSE 2]
Anytime you dey with me
You dey make I dey feel alive
You give me the energy
Girl I dey feel your vibe
Baby please don’t go away
Cos, I dey need you in my life
Baby, you dey bright up my day
You be my sunshine oo
So baby tell me how you dey feel
Be real and lemme know
Bɛbia a wo bɛ kɔ me di wo akye
Girl I go follow you to where you go
Tell me how you dey feel me
Be real and lemme know
Bɛbia a wo bɛ kɔ me di wo akye
Girl I go follow you to where you

[ CHORUS]
Girl I need you love, your love
I wanna see your face
Girl I need you love, your love
Come make I see your face
Girl I need you love, your love
I wanna hold you tight
Girl I need you love, your love
Cos, I dey miss you pass

[BRIDGE]
Ɔdɔ yɛ wu, woa na me dɔ
Woa na me pɛ
Hwɛ na wo ɛngya me
Bra na yɛ mbo nkɔmo dɛ
Ɔdɔ yɛ wu, woa na me dɔ oo
Me sie woa na me pɛ
Hwɛ na wo ɛngya me
Bra na yɛ mbo nkɔmo dɛ

[VERSE 3]
Ah Shoddy no dey show show body
But she is soo sexy
Ah body like a coke cola bottle
I beg no pepsi
Ah she be independent lady she no thirsty
Shoddy no be cheap
So she no dey give no entry
Ah sɛ ma nte ne nkaa eee na ma fon akatia
Sɛ men ho ne nimu a, me sie me da nda
Me ya ntaban, me ya nka me tu
Fly to my baby
Baby come over, come over make I feel

[CHORUS]
Girl I need you love, your love
I wanna see your face
Girl I need you love, your love
Come make I see your face
Girl I need you love, your love
I wanna hold you tight
Girl I need you love, your love
Cos, I dey miss you pass

[BRIDGE]
Ɔdɔ yɛ wu, woa na me dɔ
Woa na me pɛ
Hwɛ na wo ɛngya me
Bra na yɛ mbo nkɔmo dɛ
Ɔdɔ yɛ wu, woa na me dɔ oo
Me sie woa na me pɛ
Hwɛ na wo ɛngya me
Bra na yɛ mbo nkɔmo dɛ

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2019


Album : Your Love (Single)


Added By : Beawull

SEE ALSO

AUTHOR

KOFI MOLE

Ghana

Kofi Mole est un artiste ghanéen. ...

YOU MAY ALSO LIKE